RE: Beauty In The Mess - SMARP 266
You are viewing a single comment's thread:
I like the different colouring you actually added, the water you're even seeing is nice, in Lagos you're seeing flood with dustbin moving inside the water 😂😂
0
0
0.000
Omo, Lagos flood na another thing, abeg. And na still people dey carry the refuse pour inside drainage make water carry am go where dem no know. 🤣
Na to just carry boat dey pass whenever it rains. I no fit shout, abeg. 😂
Many thanks.
!BBH